#BetaPipol una kno say uppersixth and form 5 students dey dey dier various boarding schools dem di prepare for GCE nor? So, on Friday, some student from Our Lady of Lourdes be fall sick, e go Regional hospitul go consult, dey test e for COVID19, e comot positive.
So the school now decide for test the remaining students dem and staff, 6 comot positive. Dey call the students dier parents dem, den carry dem for COVID19 treatment center for Azam Hotel, den dey disinfect the school.
As e happun so for Lourdes, the Archdiocese for Bamenda decide for test students dem for Sacred Heart college too, since all dem na Catholic schools dem. For Sacred Heart, 5 students dey comot positive. Dey call dier parents dem, send dem too for treatment, den dey disinfect the school.