Una kno say Paul Éric Kingue be be Pa'a Kamto e campaign manager during the 2018 Presidential elections nor? Sotey e be dey among dat mendem way dey join Pa'a Kamto for March against Electoral Hold-up, sotey dey catch all dem go witam for Kondengui. E make 9months for Kondengui wit Pa'a Kamto and oda MRC mendem, before Papa P release dem. Some months afta dey comot ngata, e blass Pa'a Kamto e MRC, form e own political party. Now so e be Mayor for Njombe-Penja.
So e be do some interview for radio yesterday. Na some of the tindem dis way e tok about Pa'a Kamto:
-E say Pa'a Kamto geh 3 phone dem, wit plenty fake profiles dem way e di useam for cosh Papa P and e Gofmen for social media.
-say time way dey be dey Kondengui, plenty ministers dem and boss dem for big big companies dey be di cam visit Pa'a Kamto di dash e money for support e. E say wit time, e go call all dat pipo dier names dem.
-E say Pa'a Kamto wan comot Kondengui way e get 36 Million frs, cash, for e pocket. E say e be feel say Pa'a Kamto go even moof 500k gi e say make e takeam pay bills, but for wusai? Even 5franc, Pa'a Kamto no gi e.
-E say before e wan join Pa'a Kamto e be don be Mayor, e be don win elections like 10 times, so notin no dey way e benefitam from Pa'a Kamto e bak. Say Pa'a Kamto dey cam meetop e fool e like ngah, make e cam be campaign manager, bicos dey be kno e handwork.
-E say Pa'a Kamto no be man way di keep to e promises. Say e no dey for dat tin say loyalty, e di mash e mendem ho-ha. Say if e cam by mistake be president for di contri, we go hear hot!!